Wednesday, 17 August 2016
SEE WETIN PERSON PIKIN / FUTURE WIFE WEAR.. BUT WHY NA?
Na wa O, I post something like dis last week, now wetin una want make i yarn abt dis one again? I know say na wetin dey reign now be dis, but I beg my Ogbonge naija babe, make una no try dis kind dressing O!
No be by like dis man wey go like introduce U as wife go see U like u O! If na lie, many 'olosho' aka 'person pikin' for don marry since, abi U think say some girls wey dey do ashawo no fine with better body pass dis babe? Dressing like dis go attract men and not husbands.
Abeg O, I no want make dis world end now O! So make dis girls no carry dem 'Sodom and Gomorrah' attitude enter we land O! Be decent, Real men like home made material.
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment