Pages

Wednesday 17 August 2016

VERY FUNNY FOTO: AS RICE DON COST NOW! NO PLAYING.. LOL


E don red O! As rice don cost now, no body wan take risk. This foto na to aviod stories dat touches the heart, becos if anything do the pot of rice.. Now wey rice don be #18,500 only. I no fit imagine where we dey go for naija. Things really don CHANGE!

No comments: