Pages

Friday 30 September 2016

SEE DIS BABY BOY WEY BE LIKE 80YRS OLD MAN, SAKE OF HEALTH CONDITIONS. (FOTO)


One woman for Bangladesh born dis baby boy wey look like 80 year old due to one rare health condition wey dem call Propecia, dem born am with like dat.
The baby get wrinkled face, skin, shrunken body and sunken eyes.
One medic, wey dey treat the little boy say:
"The baby does not look like a new born at all. There
are prominent signs of ageing such a excessive
wrinkles and rough skin texture.”



Anyhow sha, the parents of the baby dey happy with the birth of their ‘miracle’ child. Biswajit Patro, the papa of the boy wey na farmer say:
"We can only thank God. There is no need to be
unhappy about the appearance of my son. "We will
accept him the way he is. We are so happy to have a
baby boy in the house."

No comments: