Pages

Friday 14 October 2016

21 ABDUCTED CHIBOK SCHOOL GIRLS DON DEY FREE BY BOKO HARAM.


Sahara Reporters dey yarn say 21 of the over 200 missing Chibok school girls wey Boko Haram members kidnap for April 2014 don dey released.

According to Sahara Reporters, na military helicopter go pick it the girls dem the school girls were picked from Banki area of Borno state where Boko Haram militants been drop dem off this morning.
Details later..

*I hope say dis tori na true Becos dis girls matter don to drag.

No comments: