Pages

Thursday 6 October 2016

JAYREX "BABA YOU YOU MUCH" TRACK DON DEY TOP CHAT AS E DEY HOT.



The brand new single wey multi talented Artist JAYREX just drop. "BABA YOU TOO MUCH" don dey top chat now, the song dey produced by multi talented gospel ace producer XCEL. The song dey inspired to change the mindset of people to look deep and find dem origin
al source  of the Supreme love of God upon all the  gbege wey dey dis world today. You Sabi dance? Just dey ready to groove hard, Becos dis jam na dance praise and you must dance.
JAYREX na very versatile artist and dis na new twist to him music Career as he been don drop hot singles before now.
Follow jayrex on
Facebook: jayrexofficial
Twitter: iamjayrex
Instagram: officialjayrex
Whatsapp: +2348139401341.

This message na sponsors message from JayPlanet Entertainment.

Call 07052121985 to promote all your information, events and songs ontop www.ogbongeyarn.blogspot.com.. Ogbongeyarn.. Una Pidgin News as e dey hot.

No comments: