Pages

Tuesday 18 October 2016

MUSLIM WOMAN CHOP 23 STROKES OF CAIN COS SHE STAND TOO CLOSE TO HER BOYFRIEND.


Aceh na the only province for Indonesia wey enforces sharia law and people dey always chop floggings for different offences, including gambling, drinking alcohol and gay sex.
She dey among one of 13 people aged between 21-30 – wey chop flogging on Monday for one mosque.

Dem flog the woman sake of say she stand too close to her boyfriend. She chop harsh flogging just because she stand near her for fellow university student wey later chop flogging too. Ms Elita take time suffer the pains as she kneel down chop the flogging, afterwhich dem rush her go hospital.

No comments: