Suspected Militants been Invade Lagos School for Igbonla and dem kidnap the principal plus four other students. Dey invade the Lagos State Model College, Igbonla for Epe, Lagos, Kidnap Principal. Reports dey now say men of the Lagos State police command don dey in search of the kidnappers.
So far, we no fit report anything about any rescue for now, but we dey update Una.
No comments:
Post a Comment