Pages

Tuesday 25 April 2017

Bukola Saraki don lead delegation go visit the family of late Isiaka Adeleke


Today the Senate President Bukola Saraki lead the senate delegation go Ede, Osun State
to commiserate with the Adeleke Family onto the lose of late Senator Isiaka Adeleke wey pooff on Sunday and dem don bury am yesterday.
the late senator Isiaka Adeleke na uncle to Davido and the matter pain Davido sote he yarn say him go cancel Osun state from him tour becos hin still dey in shock of wetin don happen so.



No comments: