Dis na like the tori of Father Abraham, see dis 87 years old man wey just dey get him first Pikin ever.
e been marry him first wige for many years without issue, na around last year the wife pooff. He just marry the new wife wey born dis baby for am. congrats to dem....
No comments:
Post a Comment