wey na 10 km from Maiduguri, the state capital. Na burial of dem colleague wey pooff for one attack wey happen for University of Maiduguri UNIMAID dem dey go before Hoko Haram attack dem, pooff one and kidnap the remaining 11female police officer. Now 11 female officers don dey declared missing. To Confirm the attack, the spokesperson to the Nigerian police force, Jimoh Moshood, say: "there is only one police personnel that went missing and that efforts are ongoing to rescue the personnel".
Wednesday, 21 June 2017
NEWS: 11 female police officers dey miss after Boko Haram members ambush Police Convoy wey dey go do burial for Borno.
wey na 10 km from Maiduguri, the state capital. Na burial of dem colleague wey pooff for one attack wey happen for University of Maiduguri UNIMAID dem dey go before Hoko Haram attack dem, pooff one and kidnap the remaining 11female police officer. Now 11 female officers don dey declared missing. To Confirm the attack, the spokesperson to the Nigerian police force, Jimoh Moshood, say: "there is only one police personnel that went missing and that efforts are ongoing to rescue the personnel".
Subscribe to:
Post Comments (Atom)

No comments:
Post a Comment