Pages

Monday, 12 June 2017

NEWS: FG don congratulate the 7 British-Nigerians wey dey elected enter UK parliament.


The Federal Government don congratulate the 7 British-Nigerians wey dey elect enter  the UK Parliament last week.
Senior Special Assistant to President Buhari ontop Foreign Affairs and Diaspora, Abike Dabiri, release a congratulatory letter wey she address to the 7 Nigerians. According to her, she say dis electoral victory show say Nigerians dey excel anywhere for the world.

**** Naija I hail o! No where we no dey... We no dey carry last... Nice one!

No comments: