Pages

Wednesday 13 December 2017

SEASONS GREETINGS FROM ONETOUCH CONCEPTS.. THE OGBONGE PIPU.


ONETOUCH  concepts wey be the house of Mc Onetouch, Ogbongeyarn (the blog) and Ogbongeyarn on radio with Mc Onetouch dey personally wish una my Ogbonge Pipu seasons Greetings.. 

We  wan thank una for the Love and believe wey una get with our brand, we pray say God go bless una plenty... this year 2017 na very beta year for Onetouch concepts and na Una the beautiful Ogbonge Pipu make am sweet so.

We dey Thank una for una Patronage with Mc Onetouch, both on Radio and Events.. Big Thank you to the clients dem wey call Mc Onetouch for dem social, cooperate and even wedding events dem dis year, God go dey always dey bless una.



As the year dey end so, We pray say with una partnership na beta bigger tins we go do for 2018 with good cooperation and good business deals..
As 2018 dey show so, we Una ready for more beta things from Onetouch Concepts.. we full ground for Una ...
Happy Holiday Season...God bless you.

We go see for 2018 with happiness and Joy..

No comments: