Mc Onetouch dey thank everybody wey join bodi to celebrate OgbongeYarn on Radio One year anniversary...
See foto..
Special Thanks to everyone, I really appreciate una, God bless una plenty.. Make una dey always listen every Friday from 1-1:30 ontop crown 101.5fm or via www.crownfmradio.com.. Thanks
No comments:
Post a Comment