Pages

Thursday 19 July 2018

AT LAST, JIM IYKE DON FINALLY MARRY.


Popular Nigerian Actor Jim IYKE don finally marry after many pipu think say becos him dey play bad boy for film, he no fit marry,  but at last,  he don marry now..
The pictures of the wedding don dey trend online as many pipu dey congratulate him and he new wife .Jim Iyke wey na 41finally marry controversial actress, Roseline Meurer.
Although, Jim Iyke been don get pikin with one white lady but e no mean.

See more FOTO..


No comments: