Pages

Sunday 5 January 2020

CAN CHAIRMAN DEY MISS AFTER BOKO HARAM ATTAACK FOR ADAMAWA STATE.


Chairman of the Christian Association of Nigeria (CAN) for Michika Local Government Area of Adamawa State, Lawan Andimi don dey miss after a failed Boko Haram attack on Thursday January 2. 

District Head of Michika, Mr Ngida Zakawa disclosed yarn say the last time wey dem see Andimi na with some strange men as he dey receive delegation of the Adamawa State Government wey come pay sympathy visit to the community.
He yarn say some women tell am say dey see CAN chairman as he dey enter one Hilux van with unknown pipu.
Zakawa say;
“We did not lose any civilian life but some shops were looted by the insurgents while the whereabouts of CAN chairman is unknown, except that some women claimed they saw him boarding a Hilux van."

No comments: