Pages

Saturday 11 January 2020

SOUTH AFRICAN PLANE WEY CARRY UN SOILDERS CRASH LAND FOR DR CONGO.


No be small gbegeski as one south african military plane been crash land and catch fire for Goma airport for easrtern Congo.

Nobody pooff for the accident after the C-130BZ military aircraft wey dey transport 59 passengers and eight crew members catch fire as e crash-landing.
To Confirm the gbegbeski, Mathias Gillman wey be the acting spokesperson for the U.N. peacekeeping mission for Congo wey dem know as MONUSCO say the military aircraft been dey come back from eastern Congo city of Beni.

He yarn AFP say;
“MONUSCO sent a rescue team that brought the fire under control and everyone was safely evacuated."

No comments: