Pages

Saturday, 9 July 2016

DAVIDO RUN FOR HIM DEAR LIFE FOR CONGO


Na yesterday Night for one Concert wey happen for  Lumbumbashi Congo. 


Davido been don land Congo two days for the concert wey dem schedule to hold yesterday night, but as he reach the venue of the concert, riot begin happen.
The singer had no option than to run for him dear life. He sharperly go social media to yarn him fans how the matta take happen.

See wetin he write :
‘riot dey my show. Police VS fans, crazy F**king shit. Dey rape one of the opening acts wey dey open for me’. Na so he yarn.

Na the same concert wey psquare dem been wan for perform before Peter change am for dem.





No comments: