Pages

Monday, 11 July 2016

FOTO: BIG WHALE SHOW FOR BAR BENCH, LAGOS.


Watch out for any Fish or meat you eat you go buy Chop for  Lagos…

Some desperate soul butcher dis whale wey flow come bar beach for Lagos, dem cut some parts with happiness as dem dey go house. Naija blood dey hot sha.. No time..  You go like taste am?







No comments: