Sunday, 10 July 2016
I WANT MAKE PEOPLE FOLLOW MY GOOD EXAMPLE – 2FACE IDIBIA.
Na for one interview with CNBC Africa, the music legend Tuface Idibia yarn about how he take grow as individual and as a singer.
He also still yarn about how he don inspire plenty people through him music. He say plenty pipu don come meet am say dem wan achieve success by following him example.
He say:-
“I don hear pipu say I don mentored dem, I would like to say I just Dey do my own thing and I dey try to grow and if you see the positive ways wey I dey follow, follow am. “I’m be human being, many things dey happen for people lives so I want dem to only follow my good example.”
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment