Pages

Sunday, 10 July 2016

IKORODU CRISIS: ONE LADY DON CRY OUT AS DEM KIDNAP HER BROTHER FOR IKORODU


According to twitter user, @mzyeni, Ijaw boys don kidnap her older brother with other 8 Landlords for Ikorodu yesterday July 10th. 

Dis Gbege dey show again after some weeks wey the suspected Ijaw militants pooff pipu for Ikorodu community on June 24th. See some of her tweets dem.



No comments: