Pages

Saturday, 9 July 2016

PSQUARE GBEGE NEVER END, SEE WETIN PETER YARN AGAIN.


Peter Okoye of P-Square, wey don the group go solo, share dis flier, he con call him  brother and former manager, Jude, say he dey promote P-Square show instead of Rudeboy.


He write say:-
“Disclaimer:  Dis na for my Fans dem for Congo Specifically and the entire world pata-pata. My attention  don see the publicised show wey go  hold today 8th July, 2016(VIP SHOW) and tomorrow 9th July, 2016,(for Goma) and on the 17th of August for Kinshasa where dem use Psquare name to mischievously gain patronage and huge fans attendance as
against the stage name Rudeboy wey me and my Twin Brother, Paul, and Co-owner of the
stage name Psquare perform alone.

I no endorse the use of my name for any contract terms as e no favor me, I no dey part of the show wey our  former manager Jude book and I dey disassociate myself from the unauthorized use of my Co-owned stage name (Psquare) for images for promotional and economic reasons without my express written consent or permission.

Against the wild allegations wey don spread say I go fit attend the show because I
sick and miss my flight together with my crew members, I wish to announce to everybody say I dey very fit, infact, I dey 101% healthy.
I go take appropriate legal actions later against the promoters and the sponsors of dis events for character assassination and malicious misrepresentation.

Thank you. MR.P (Peter of Psquare) Na so he yarn the yearnings.




No comments: