Well, I think say Police dey arrest pipu wey dey smoke igbo 'weed' , but dis one wey I see, I no understand am. How police go dey smile as he dey snap foto with person wey dey smoke igbo 'weed' for public?
I guess say the smoker na dealer too, instead wey the Akelebe go just gbab and arrest am, he dey open teeth dey snap foto with am like say the guy na celebrity. The guy hold the IGBO 'weed' strong for the foto dem, he still getting dey puff am for the police front.
No comments:
Post a Comment