Pages

Friday 23 September 2016

JOSE MOURINHO DON BLAST PIPU WEY DEY CRITICIZE AM.


Jose Mourinho Don blast the “football Einsteins” wey he feel say dey  unfairly criticize am and Manchester United sake of dem recent run of three straight defeats.

“I know say some football Einsteins – football dey full of Einsteins – I know say dem try to delete 16 years of my career,” the United boss yarn MUTV. “They try to delete an unbelievable history of Man United football club and to focus on bad week with three bad results. But Dat Na the new football.

“I understand clearly the disappointment of the fans since ast week,“I understand completely, but I dey sure say with the team going back home [against Premier League champions Leicester City on Saturday] the fans go dey behind the team like they always been dey.”

No comments: