Pages

Wednesday 19 October 2016

CHAMPIONS LEAGUE- ARSENAL WIN 6-0 OVER LUDOGORETS RAZGRAD.


Arsena do party of goals inside champions league as Mesut Ozil dey on fire for Arsenal as him cool down nack hat-rick for inside the second half to boost Arsenal goal margin to 6 against dem opponents wey no even score any goal. Na Alexis Sanchez  open the scoring party for inside 12th minute before Walcott come double their lead before half time. The goals continue for inside second half as Alex Oxlade-chamberlain net the visitors before Ozil start him own party of goals as him cool down get better hat-rick for inside the game. Arsenal play with so much confidence and e show say dem dey in good form.

No comments: