Pages

Wednesday 19 October 2016

PRESIDENT BUHARI AND VP OSINBAJO DON MEET THE 21 FREE CHIBOK GIRLS.


President Buhari and VP Osinbajo Don meet with the 21 freed Chibok girls and their families at the State House. NA the first time wey dem dey meet the girls be dis since dem release.

No comments: