Pages

Wednesday, 21 June 2017

NEWS: El Rufai say I'll ensure Arewa Youths are arrested no matter how long it takes


Kaduna state governor, Nasir El-Rufai been meet with South East leaders from the 19 Northern states for him office yesterday June 20th.

The meeting na to address the October 1st ultimatum to Igbos wey dey stay for North to commot from the region by some Northern youths. El-Rufai don order for the arrest of the Youths dem after dey give the ultimatum on June 6th. For the meeting with South East leaders yesterday, El-Rufai vow to  make sure the youths dem go dey arrested no matter how long e go takes.
"Kaduna used to be a home for all, but so much crisis has divided the state and the metropolis across religious lines. As a government that is why we abolished indigeneship, once you live in Kaduna you are an indigene. We are going to arrest the Arewa Youths and bring them to justice no matter how long it takes” na so he yarn

No comments: