Borussia Dortmund forward Aubameyang With 31 goals for 32 league game, don choose to snub European football for the riches of Asia.
PSG, Chelsea and Liverpool been show interest on am, but the Gabonese fit move go China for deal wey fit make am Africa's highest paid player.
Chinese Super League side, Tianjin Quanjian dey offer Aubameyang about £26.5m-a-year salary to make the move to China and rumours dey say the player dey consider the offer. Dortmund CEO Hans-Joachim Watzke been yarn say the club would no go allow dem top scorer to commot for less than £63million, but Tianjin chairman Shu Yuhui dey set to table an offer of £70m.

No comments:
Post a Comment