Pages

Tuesday 7 January 2020

IRAN DON PUT $80M ONTOP DONALD TRUMP HEAD, AND DEY THREATEN TO STRIKE WHITE HOUSE.


Iran government don yarn say dey go put $80m for anybody wey fit bring trump head, dis mata dey come after the US president been warn say if dey try to attack American Base or any American, US go hit Iran hard as e dey hot.

The matter dey come for te burial of General Qassem Soleimani for Mashad on Sunday, January 5, 2020. The Iranian general pooff for the United States airstrike wey Trump last Friday.
For the burial, the organizer dem call all Iranians to donate $1 each 'just to gather $80million for President Trump head'.
State TV announce the bounty, say: “Iran has 80 million inhabitants. Based on the Iranian population, we want to raise $80million (£61million) which is a reward for those who get close to the head of President Trump.”
Now dem dey yarn say: “’We can attack the White House itself, we can respond to them on the American soil. We have the power, and God willing we will respond in an appropriate time.“When someone declares war do you want to respond to the bullets with flowers? They will shoot you in the head.”

The Iranian government still announce say dem no go stay or abide by any of the limits of dem 2015 nuclear deal.

No comments: