DOWNLOAD NOW
This new gbedu na song from Feyi Shaba aka Fesh..
Him na Canadian based Nigerian artist wey just love to sing.
He don run things with the Peace Country Idol competition and win 2nd.
Him don still sing for plentiful fundraising charity concerts for Canada yonder.
Na with hard passion he take drop dis new gbedu... Enjoy RELEASE ME by FESH
DOWNLOAD NOW NOW
Friday, 6 March 2020
Saturday, 11 January 2020
SOUTH AFRICAN PLANE WEY CARRY UN SOILDERS CRASH LAND FOR DR CONGO.
No be small gbegeski as one south african military plane been crash land and catch fire for Goma airport for easrtern Congo.
RUNSEWE-POWERFUL FORCES DEY PURSUE ME, AFTER COURT JAIL AM
Director-General of the National Council for Arts and Culture (NCAC), Olusegun Runsewe wey dey sentence to prison yesterday January 9 for say he disobey court order wey dey drop on December 15, 2017,he say some powerful forces wey want make dey jail and commot am from office dey pursue am.
RUSSIA DON YARN AS IRAN GREE SAY NA DEM SHOOT UKRAINE PLANE.
After Iran come out to gree say na dem shoot down the Ukraine plane wey pooff 176 pipu, the chairman of the Russian parliament’s foreign affairs don yarn say dey hope say Iran go “learn lessons”
GBAJABIAMILA GO MEET MALAMI AND STAKE HOLDERS ONTO THE ELECTRICITY TARIFF MATTA
The Speaker of the House of Representatives, Femi Gbajabiamila, yarn say the electricity distribution companies never fit convince the public say estimated billing go stop if dey increase consumption tariff.
IRAN DON GREE SAY NA DEM SHOT DOWN UKRAINIAN PLANE
Iran on Saturday say dem no intentionally shot down the Ukrainian airliner wey crash dis week and pooff 176 people, dey call am “unforgivable mistake”.
OGHENEKARO DON JOIN GATAFE ON LOAN
Super Eagles of Nigeria star, Oghenekaro Etebo don complete him move from English club, Stoke City to Getafe for Spain.
BADDOSKI ATTACK CATHOLIC SEMINARY SCHOOL FOR KADUNA, GBES 4 SEMINARIES.
Baddoski don gbe Four Seminarians for the Catholic Good Shepherd Major Seminary, Kakau, along Kaduna-Abuja Road.
ANTHONY MUST FIGHT KUBRAT PULEV OR HE GO LOOSE HIM IBF BELTS.
IBF don give Anthony Joshua until the end of the month to agree the terms to fight mandatory challenger, Bulgarian Kubrat Pulev.
POLICE MAN WITH POS-AKELEBE DEM DON REACT TO THE VIDEO
Nigerian Police don reacts to video of one policeman wey dey see with a POS as he ask one young man for him ATM card for busy road.
NA 32 ASHANA (PROSTITUTES) KANO SHARIA POLICE DON GBE
Na around 32 Asahan the Kano State Hisbah operrtives don gbe onto Ashana(Prostitution) work. Kano State Hisbah Operatives launch the combat operation for different dark spots for the state after beta intelligence report.
BUHARI NO FIT CHUK MONTH ENTER THE ELECTRICITY CHARGE MATTA-FEMI ADESHINA
The Special Adviser to President Muhammadu Buhari on media and publicity, Femi Adesina don yarn why the Nigerian leader no fit chuk month enter the decision of the National Electricity Regulatory Commission (NERC) to increase electricity charges.
NIGERIAN AMRY DON YARN ONTO BRIBE MATTA BY GOV. ZULUM
The Nigerian army don react to Governor of Borno State, Prof Babagana Umara Zulum onto the Hunhunhun of bribery by some of dem officers wey dey deploy for Operation LAFIYA DOLE.
FALANA DON YARN BUHARI TO DECLARE HIM ASSETS NOW AND PRONOW.
A human rights lawyer, Mr. Femi Falana, SAN, don yarn say make President Muhammadu Buhari and him Vice, Prof. Yemi Osinbajo, to publicly declare dem current assets.
Tuesday, 7 January 2020
ADAMAWA CAN CHAIRMAN WEY BOKO HARAM GBES DON YARN FOR VIDEO TO BEG THE GOVT AND CAN.
The Chairman, Christian Association of Nigeria for the Michika Local Government area of Adamawa State, Rev. Lawan Andimi, we dey miss since on Thursday, don confirm say he dey boko haram hand o.
HISBAH BURST KANO GAY PARRY, DEY GBE 15 GAYS.
Informate dey say, the Hisbah guard, for one routine operation, brust one event centre for the Ahmadu Bello Way, and one compound for Sabuwar-Gandu quarters Kano wey dey gbes and arrest 15 gays for yonder.
IRAN DON PUT $80M ONTOP DONALD TRUMP HEAD, AND DEY THREATEN TO STRIKE WHITE HOUSE.
Iran government don yarn say dey go put $80m for anybody wey fit bring trump head, dis mata dey come after the US president been warn say if dey try to attack American Base or any American, US go hit Iran hard as e dey hot.
NO CRAYFISH WAKA FOR NIGERIA O! US DON WARN DEM CITIZENS.
Onto the pooffing of Iranian General Qassem Soleimani aafte the US drone air strike, the US don yarn and warn dem citizens make dey no crayfish waka for Naija.
NA 596 GHOST WORKERS STILL DEY BAUCHI PAYROLL- PANEL
Na like 596 dead civil servants still dey the Bauchi State government payroll and dem dey collect salaries and allowances for some years, the government panel just dey discover.
Monday, 6 January 2020
SEE THE LIST OF SOME WINNER FOR THE GOLDEN GLOBE AWARD
See some winners for key categories of the 77th Golden Globe Awards, wey happen for Beverly Hills on Sunday.
DEY ON RED ALERT-IG TO POLICE OFFICERS AFTER THE IRAN GBEGE
The Inspector General of Police (IGP), Mohammed Adamu, don put Police Commands and Formations nationwide for red alert after the death of Iranian military commander, General Qasem Soleimani, wey US airstrike pooff last week.
TRUMP SAY HE NO NEED APPROVAL FROM CONGRESS TO STRIKE IRAN
US President, Donald Trump, yarn for Twitter say to he no go need any approval from the congress before he start war with Iran.
NA 164.5M DSS DEY USE FEED EL-ZAKZAKY
The Department of State Services don spend least N164.5m feeding ontop the leader of the Islamic Movement of Nigeria, Sheikh Ibrahim El-Zakzaky, The PUNCH reports.
TANKO DON DENY AND DISOWN SHEHU SANI, HE SAY SANI NA LIAR
The Chief Justice of Nigeria, Justice Tanko Muhammad, on Sunday don disown and deny links with a former senator wey been dey represent Kaduna Central, Shehu Sani, as he dey under investigation by the Economic and Financial Crimes Commission onto 'alleged extortion'.
STOP TO DEY FALL THE HANDS OF SOUTHERN KADUA PIPU- FANI KAYODE
A former Minister of Aviation, Femi Fani-Kayode,don yarn the Kaduna State Governor, Nasir el-Rufai, make he no dey oppress the southern Kaduna people.
OBASEKI WAN SPEND N6BN FOR EDO COMMUNITY PROJECTS
The Edo State Governor, Mr Godwin Obaseki, don yarn say he administration go spend N6bn to run the of development programmes across the 24 constituencies for in Edo State.
Sunday, 5 January 2020
JOIN APC, GET 2023 PRESIDENCY, NGIGE DEY YARN IGBO PIPU
The Minister of Labour and Employment, Dr Chris Ngige, don yarn Igbo to show mass presence for the All Progressives Congress. He say APC be the easiest political platform the South-East geopolitical zone to be the presidency of dis country come 2023.
PUBLISH YOUR ASSETS WITHIN 7 DAYS, SERAP YARN BUHARI.
The Socio-Economic Rights and Accountability Project don send Freedom of Information requests to president Muhammadu Buhari, Vice-President Professor Yemi Osinbajo, 36 state governors and their deputies, say make dem
Subscribe to:
Posts (Atom)