Pages

Saturday, 4 June 2016

SEE PHONE OF #4.5MILLION


The phone name na Solarin and dem hype am say na military grade phone wey con make am the most expensive phone in the world.
The fone cost pass iPhone 6 and Samsung Galaxy S7. For dollars na $14,000, for pounds na £7,500 but for naira, na #4.5M.

Na one Chinese social network service Renren and one group wey dem call Sirin Labs gather brain make dis fone.

* #4.5M? Abeg how much be Toyota Camery (muscle)? Abi this phone go fit dey drive me, feed me, cloth me, and even tell me wetin go happen in 10 years? Imagine say 2days after u buy the phone, person con thief am? Hmmmmmn...


No comments: