Flavour on Thursday, July 7, donate some food items give some widows for Enugu.
We hear say him dey on set for ENUGU see wetin he post..
"Charity begins at home. I dey honoured and pleasured to visit and spend some quality
time with strong force of women, for here today Inside Enugu. Dis women, na widows, dem wey stand united for dem zest for life and support for one another. I dey truly touched with dem tori and I no go ever forget this visit.
Good boy..
No comments:
Post a Comment